Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Haskeeeee

Ice ice ice , Chifaya

Ice ice, tell me how you feeling chifaya


When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain

When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain


I no fit leave you like that

I no ungrateful I swear

I no fit leave you like that

I no ungrateful I swear

You Dey with me for my rainy days

You'r medicine you Dey cure my crase

So many things wey my eyes don face

Eyes don face eyes don face


I dey deliver ahhhh

Dem dey believe

Ahh ahh iya eehh ahh iya ehhh

I Dey deliver Ahhh

Dem dey believe

Ahhh iya eehh ahh iya ehhh


When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain

When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain


Iceprince


These days everybody just Dey move kurukere

So I wear my all white go pray for cele

Sit back relax and play my R Kelly

I believe I can fly tomorrow get belle

See I get on the record and make the beat sound nice

That be the record djs repeat all night

Am comprised of real fire and ice

When I touch mic one hundred degrees Fahrenheit

So burn up burn and light up fire

Turn up turn up till the boys dem tire

Call all the girls to relax

Turn up the sound till the speakers collapse

The way we Dey swag e Dey give the heart attack

Oh we came from the front and we land from the back uuuoh

Nobody can do it like me you know I Dey deliver

Chifaya chifaya, ice


I Dey deliver ahhh

Dem dey believe

Ahhh ahh iya ehh ahhh ah iya ehh

I Dey deliver ahhh

Dem dey believe

Ahh ahh iya ehh ahhh ahh iya ehh


When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain

When none of these niggas believed in my craft

Back for uniben when I no get shigbain


Outro

Swaps

Swaps

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status